Kunci: E major
Verse 1
G
D
G
Bm
Yeah yeah oh
woah
G
woah
Oluwaloseyi oh
Vibez
Verse 2
like to feel hi ray
pray for better days
A
Our government act like say
dem no dey see the pain
who am I to blame
everybody run away- ay
to watch to pray
brothers I go run you late
G
But this kind life I no understand again
D
Me I like to poly I dey always
dey my lane
Bm
You aren't in my shoes so
you can't feel my pain
A
I was a bad boy I had to change my way
life I no fit to wait again
Bm
Em
I do this for my people do
D
Bm
Em
A
Every other man dem kill redemption
Bm
The last I saw you bitch
Em
A
you really fucked up
G
All I want is money you gon' see
A
D
me bus stop soon
Verse 3
D
Bm
Shebi na man kill man na na
A
For my country we don tire na na
G
Reason why some dey ganja na na
We can't come and die
Verse 4
D
Bm
Shebi na man kill man na na
A
For my country we don tire na na
G
Reason why some dey suffer na na
They can't come and die
Verse 5
Every every other day we dey kanpe
A
No matter wetin dem dey do
D
We dey kanpe we dey kanpe
Verse 6
D
Bm
Ghetto boys we dey we
dey kanpe
Every every other day we dey kanpe
A
No matter wetin dem dey do
D
We dey kanpe we dey kanpe
Verse 7
D
Everyday we like to feel hi ray
pray for better days
A
Our government act like say
dem no dey see the pain
who am I to blame
everybody run away ay
to watch to pray
brothers I go run you late
G
But this kind life I no understand again
D
Me I like to poly I dey always dey my lane
Bm
You aren't in my shoes so
you can't feel my pain
change my way
life I no fit to wait again
Bm
G
Bm
I do this for my people
Em
A
do it for the culture
Bm
Em
A
Every other man dem kill redemption
Bm
The last I saw you bitch
Em
A
you really fucked up
G
All I want is money you gon see
A
D
me bus stop soon
Verse 8
D
Bm
Shebi na man kill man na na
A
For my country we don tire na na
G
Reason why some dey ganja na na
We can't come and die
Verse 9
D
Bm
Shebi na man kill man na na
A
For my country we don tire na na
G
Reason why some dey suffer na na
They can't come and die
Verse 10
Every every other day we dey kanpe
D
We dey kanpe we dey kanpe
Verse 11
D
Ghetto boys we dey we dey
A
Every every other day we dey kanpe
No matter wetin dem dey do
Outro 1
We dey kanpe we dey kanpe
D
Bm
A
G
Bagaimana pendapat Anda tentang lagu ini?
PenyetemE A D G B E
AkorG D Bm A Em
Lebih banyak lagu dari Seyi Vibez
Temukan akor untuk lebih banyak lagu yang bisa dimainkan
Akor populer di seluruh dunia
Akor & tab yang paling sering dimainkan oleh pengguna
Baru saja ditambahkan
Akor & tab terbaru
