Kunci: C# minor
Verse 1
F
Am
G
Uhn- huh, uhn- huh
(Vibez)
Ta- ta- ri
F
Ta- ta- ri- pa, ta- ta- ri
Am
Ta- ta- ri- pa, ta- ta- ri, pa
G
Verse 2
F
Am
Sabi girl no dey too like talk
G
Animals dey in human form
Paddie man, nobody like work
F
But, you must hustle if you wan chop
Verse 3
Am
E no finish, dem wan fight us
G
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
F
No come dey form say you too like us
Verse 4
Am
Me no get the time for the hate and the bad energy,
Make you dance like Poco Lee,
F
steady green like broccoli
Am
Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me,
Dem wan dey check if my tap e no rush
Verse 5
Am
e dey rush well- wеll, e be much (e be much)
Na God dey make my tap,
The kind money we touch, yeah
Verse 6
F
E dey rush, e dey rush well- well,
G
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us
(there's no dulling with us)
Verse 7
F
Ta- ta- ri Ta- ta- ri- pa, ta-
ta- ri
Am
G
Ta- ta- ri- pa, pa- pa- ri- pa
Pa- pa- ri- pa
Verse 8
F
Joor, fun mi, japata, I dey go
You never touch,
G
you dey form bad pass (yeah)
Which kind money we never see
before?
Verse 9
Kos'elomi, got me feeling I'm the one
F
Am
Aje, aje, aje, can never take my cake away,
You can't count my grace,
F
I just dey my lane, my lane
Verse 10
Am
Me no get the time for the hate and the bad energy,
Make you dance like Poco Lee,
F
steady green like broccoli
Am
Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me,
Dem wan dey check if my tap e no rush
Verse 11
Am
e dey rush well- wеll, e be much
Na God dey make my tap,
The kind money we touch, yeah
F
E dey rush, e dey rush well- well,
G
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us
(there's no dulling with us)
Verse 12
Am
e dey rush well- well, e be much
G
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
(uh- uh- uh, uh)
F
E dey rush, e dey rush well- well,
G
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us,
there's no dulling
Verse 13
F
Am
G
Yeah- yeah, yeah- yeah
Mm- mm, mm, mm, mm, mm
Outro 1
Ahh- ahh- ahh
F
Am
G
Bagaimana pendapat Anda tentang lagu ini?
5.0 (4)
PenyetemE A D G B E
AkorF Am G
Lebih banyak lagu dari Ayra Starr
Temukan akor untuk lebih banyak lagu yang bisa dimainkan
Lagu terkait
Temukan akor untuk lebih banyak lagu yang bisa dimainkan
Akor populer di seluruh dunia
Akor & tab yang paling sering dimainkan oleh pengguna
