Kunci: A minor
Intro 1
F
Am
G
Am
F
Am
G
Verse 1
G
Am
Sugar cane
Na who know road person go follow
Am
G
To be a man no be moin moin
Before I talk finish roll me one joint
Am
F
Look me bad you go get apollo
If I tell you story na you go mellow
Am
G
You go know say I get my own point
Wey make me move ahead at one point
Am
F
Me le fara sinuku
Am
K'Olohun majen roshi o
Won ni n ma saye mi o
Am
F
Em
Am
Wise up make you chop knuckle
F
Am
No let dem bad mind stop you
G
Believe in God and in your hustle
Em
Na by grace no be by muscle
Am
F
Em
Am
Wise up make you chop knuckle
F
Am
No let dem bad mind stop you
G
Believe in God and in your hustle
Em
Na by grace no be by muscle
Am
F
Ori lo mo la yeah
Nkan ti nma je
Am
G
Nimaje laye mo wa o
Eh eh
Am
F
Ori lo mo la yeah yeah
Nkan ti nma je
Am
G
Nimaje laye mo wa o
Won f'Hennessey San wo,fi rosay sanwo
Was the promo sure
Am
G
Me I go act mature, I go leave the talk
Make dem bear the loss
F
Music is my baby, I go treat am right
I no go let anybody poison my mind
Am
G
Nobody can block me, GOGO must to shine
I dey grind steady make
nobody waste my time
Am
F
Man no be fool, but Jah love is true
Dm
That is why I stick to the plan, I no mumu
F
Am
G
I no dey for your cruise eh
Before you judge me take
a walk in my shoes
Am
F
Em
F
Am
Wise up make you chop knuckle
F
Am
No let dem bad mind stop you
G
Believe in God and in your hustle
Em
Na by grace no be by muscle
Am
F
Wise up make you chop
Em
Am
knuckle
F
Am
No let dem bad mind stop you
G
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Em
F
Ori lo mo la yeah
Nkan ti nma je
Am
G
Nimaje laye mo wa o
Eh eh
Am
F
Ori lo mo la yeah yeah
Nkan ti nma je
Am
G
Nima je laye mo wa o
Laye mo wa oo
Am
F
Sugar cane sweet nobody
dey swallow
Na who know road person go follow
Am
G
To be a man no be moin moin
Before I talk finish roll me one joint
Am
F
Me le fara sinuku
K'Olohun majen roshi o
Am
G
Ema wo awon Abinuku
Am
F
Won ni n ma saye mi o
Mo ma l'ola
Am
F
Mo ma lowo ehn
Am
G
Its Your boy Sheun Natural
Yeh yeh yeh yeh
GOGO
Am
Bagaimana pendapat Anda tentang lagu ini?
PenyetemE A D G B E
AkorF Am G Em Dm
Lebih banyak lagu dari Sheun Natural
Temukan akor untuk lebih banyak lagu yang bisa dimainkan
Tidak ditemukan hasil
Lagu terkait
Temukan akor untuk lebih banyak lagu yang bisa dimainkan
Akor populer di seluruh dunia
Akor & tab yang paling sering dimainkan oleh pengguna
